[Lyrics] Wizkid – Reckless Lyrics

[Lyrics] Wizkid – Reckless Lyrics

Lyrics

Dem inna, inna, inna, inna, inna, inna (no lie)
I know sey dem go pray on my downfall
I’m still a winner, winner, winner, winner, winner (spiritual)
Me never let them play on my banjo
Dem inna, inna, inna, inna, inna, oh na-na
Don’t know why they pray on my downfall
But we nah dem go play on my banjo, never

I got a reason I got so much to give
Showered in blessings, now my cup’s runnin’ over
I no dey give a man, more than what he deserve
‘Cause they still dey bite the hand wey dey feed them
My baby tellin’ me to pose for the media
I rather believe I go tour Malaysia
Melody sweet but you know sey man so G’d up, yeah
That’s why the girls dem follow the leader

Got so many blessings, I dey count all night
Yeah, Starboy makin’ moves, no man take my shine
And if I tell you all the days I had to sacrifice
Oh my whole life
And I go do anything only for my family
I got the thing that make your body do the nuh linga
Make your gyal come through, makin’ plays all night
All night, all night

No console, now everybody dancin’ for me
I’m on the move, no be Keke, now everybody askin’ for me o
I dey go collect wetin baba God dey destined for me
Yours lost and found
So we can sing amazing grace, amazing grace, all night (Oh Lord)

Dem inna, inna, inna, inna, inna (spiritual)
I know sey dem go pray on my downfall
I’m still a winner, winner, winner, winner, winner
Me never let dem play on my banjo
Dem inna, inna, inna, inna, inna, oh na-na
Don’t know why dem pray on my downfall (oh yeah)
But we nah dem go play on my banjo, never

Excuse me ma
No be my fault sey the girls no wan free me now (yeah)
And you don’t wanna get no passa with my G’s, you know
Say me know they do the talking ’bout my P’s, you know
Yeah that Starboy flex, take it easy now
Summer body but your thing isn’t seasonal
Shape like a bottle, rub it like a genie style, uh
Got me thinkin’ I wanna please you, ma
Bad gyal take your stress away

Got so many blessings, I dey count all night (oh Lord)
Yeah, Starboy makin’ moves, no man take my shine (oh Lord)
And if I tell you all the days I had to sacrifice
Oh my whole life
And I go do anything only for my family
I got the thing that make your body do the nuh linga
Make your gyal come through, makin’ plays all night
All night, all night

No console, now everybody dancin’ for me
I’m on the move, no be Keke, now everybody askin’ for me
I dey go collect wetin baba God dey destined for me
Yours lost and found
So we can sing amazing grace, amazing grace, all night

Yo, dem try, but they never scared nobody, yeah
Badman like me, never fear nobody
When you play my riddim, omoge, sumo mi (oh yeah)
This jam, make you wanna free your body
Come like sey, me no go give you worries (oh)
Gyals dem never give me bad energy
All these TLC, I got ’em creepin’ on me
Oh yeah, I no go worry ’bout jealousy

My baby bad-bad, bad, o bad o, o bad o, o bad o
My baby ke fun me gan, ’til the mornin’
O se gan, o se gan
My baby bad-bad, bad, o bad o, o bad, o bad o
My baby se fun me gan ’til the mornin’, oh whoa-whoa
Oh whoa, yeah

 

Do you find Entloaded.com useful? Click here to give us five stars rating!

Latest Songs

JZyNO – Mood Ft. Khaid

JZyNO, a Highly talented handsome Liberian singer, songwriter, and entertainer, comes through with another amazing song titled “Mood.” Furthermore, the song “Mood,” by JZyNO is lovely…

Jaywillz – Girl You Are Fine

Jaywillz, a highly successful Nigerian singer, songwriter, and entertainer, returns with an amazing song titled “Girl You Are Fine.” Furthermore, the song…

Jaywillz – Ginger

Jaywillz, a renowned Nigerian singer, songwriter, and entertainer, returns with a new entertaining song titled “Ginger.” Moreover, “Ginger,” is one of the sweet songs…

Jaywillz – No Options

Jaywillz, a talented Nigerian singer, songwriter, and entertainer, returns with a new amazing song titled  “No Options.” Furthermore, the song  “No Options,” by Jaywillz is from…

Jaywillz – Commander

Jaywillz, a talented Nigerian singer, songwriter, and entertainer, known for his song “Goodlife,” is back with another hit song titled “Commander.” Additionally, the song “Commander,” by Jaywillz is…

Jaywillz – These Days

These Days is another mesmerizing song by Jaywillz, a gifted Nigerian singer, songwriter, and entertainer known for his song “Medicine.” Furthermore, the song “These Days,” by Jaywillz is…

Zoro – Egowo

A new trending enjoyable mind-blowing breakout melody called “Egowo” has been established by the Extremely  Nigerian Igbo/English rapper, composer, and…

Khaid – Letter From My Bro

Khaid, a highly successful popular Nigerian singer, songwriter, and entertainer, comes through with a new song titled “Letter From My Bro.” From…

khaid – I Don’t Wanna Die

I Don’t Wanna Die is another amazing song by khaid, a talented Nigerian singer, songwriter, and entertainer who just came back from the…

Khaid – Way Back Ft. Olamide

Way Back, is another meaningful song by Khaid, a talented Nigerian singer, songwriter, and entertainer known for his song “Anabella.” Furthermore, the song Way Back, by Khaid featured Olamide a…

You May Like

Join the Discussion

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.