Seyi Vibez – Trumpet (Lyrics)

Seyi Vibez Trumpet Lyrics

Me, I no fit wait till Jesus come
But, I go vibe till Thy Kingdom come
Na from my heart I dey sing this song
My name is Vibez, you can sing along
(Uh-uh, uh)

I go vibe till Thy Kingdom come
Eje, kilon soh? won ni “mon bo”
Jamming my song for every T-Junction
(jamming my song for every T-Junction)
Tinba de London, mio ni coward, God
I go buy you anything t’owo ba de
Owo de ti de, mother, what should I say?

Show me your love, no dey show ogbanje
I don feel highray, kini ma shey?
One man tell me say, “kin ma ke”
Better days, I no follow you race
When you come to my place, reciprocate
Girl, I dey for crazy place, be on the face

I’m that same boy dem underrate
Now, check the force, I don come back again
My kind song na for under age
Even people wey old dey sh’alaye
I came, I saw and I conquer, yeah
Eni mo way ah, lo mo way

Ten ten, double counter, ayy
Corner boys, Jay Z lamba, ayy
Blow me trumpet, paran, ayy
Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
L’owo sinu chapter A
Blow me trumpet, paran, ayy
Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
L’owo sinu chapter A

I’m on duty, energy boosting
Never loosing, I’m still chasing
Ever happy, ever blazing
Romeo, Julie, shama ju’di
Ki Land cruising, Rolls cruising
Money cooling
Hey bandit, no intruding
Ko gbe fun mi, emi r’owo, emi r’ola
Daramola, Dunni, see as you dey do me
On a hundred, I’m Mogaji

Burundi, oshosondi
Chiebere, kilo ko yi? Kilo gbe yi?
K’oma si nkan t’ofe shee, t’oma dun mi
I know you’re not my paddie
Lagbaja, show me your 30, Fendi
Morikaz, Morikaz
Mio ni r’ogun asaasi
Don Baba, Don Jazzy
Even if dem gather, they no fit jazz me, mm-mm

I’m that same boy dem underrate
Now, check the force, I don come back again
My kind song na for under age
Even people wey old dey sh’alaye
I came, I saw and I conquer, yeah
Eni mo way ah, lo mo way

Ten ten, double counter, ayy
Corner boys, Jay Z lamba, ayy
Blow me trumpet, paran, ayy
Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
L’owo sinu chapter A
Blow me trumpet, paran, ayy
Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
L’owo sinu chapter A

Sinu Chapter A
Blow me trumpet, paran, ayy
Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
L’owo sinu Chapter A

 

Do you find Entloaded.com useful? Click here to give us five stars rating!

Latest Songs

Darkoo – Right Now ft. Davido

Seasoned Nigerian-born British rapper and songwriter Darkoo, has again launched another electrifying song captioned “Right Now.”   In this new outstanding release,…

Lojay – Falling

Famous and hugely talented Nigerian afro-fusion singer, Lojay has mesmerize fans with a brand new musical thrill tagged  “Falling.”    Lojay has not…

Lojay – Unleash

Enormously skilled Nigerian musical artist and performer, Lojay releases another feast for the ears captioned “Unleash.”    However, Lojay has not only surprised…

Barmy Aje – Mgbago ft. Kolaboy

Barmy Aje is a multi-talented Nigerian music artist and songwriter who just dropped a sizzling song captioned “Mgbago.” This significant track…

Berri Tiga ft Peruzzi -Relationship

Berri Tiga, a well-seasoned Nigerian music sensation and lyricist just delivered a mind-blowing composition dubbed “Relationship.” On top of that,…

About Innocent Nnagozie 5930 Articles
BY THE GRACE OF GOD, I AM THE CEO OF ENTLOADED.COM, PLEASE SUPPORT US BY SHARING OUR SONGS ON YOUR SOCIAL MEDIAS, THANKS 🙏 CHAT ME ON WHATSAPP FOR SERIOUS BUSINESS, 08146774419

Join the Discussion

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.