ABULE LYRICS

[Intro]

  • Hold am tight
  • Hold am jeje (Go Pon killa)

[Verse 1]

This is another story oh, from my one

Make I tell you wetin happen for Abule

‘Bout this big party inside my Abule

I went there with my best friend Kunle

Kunle dey there with him gyal-friend Shile

Ghetto gyals them dey like Takasufe

So many pretty gyals dey inside my mule

I just dey wonder say, which kind party eh

Everything yapa, everything dey

 

[Pre-Chorus]

Ah, oshey

I get many gyals, wey them dey come from Mowe

AJ boys, them dey like to throw-away (gunshots)

Omo se gobe

We just havin’ fun

We wan’ carry on

Crazy gyals like Mega Thee Stallion

But my girlfriend dey here dey turn me on

 

[Chorus]

That’s why I hold am tight

Hold am jeje (Go)

Hold am tight

Hold am jeje (Go)

That’s why I hold am tight

Hold am jeje (Go)

Hold am tight

Hold am jeje (Go)

 

[Post-Chorus]

Go

Go

Go

Go

 

[Verse 2]

Omoge whine am, you can do better

Sweet gbedu from Ebute Metta

All the way, to Niger Delta

Na we get am

Plenty ololo

Gyal’em enuff, oh ogologo

I just want sharply take one photo

Before the Baba them tell us to go

 

[Pre-Chorus]

Ah, oshey

I get many gyals, wey them dey come from Mowe

AJ boys, them dey like to throw-away (gunshots)

Omo se gobe

We just havin’ fun

We wan’ carry on

Crazy gyals like Mega Thee Stallion

But my girlfriend dey here dey turn me on

 

[Chorus]

That’s why I hold am tight

Hold am jeje (Go)

Hold am tight

Hold am jeje (Go)

That’s why I hold am tight

Hold am jeje (Go)

Hold am tight

  • Hold am jeje  (Go)

 

[Post-Chorus]

Go

Go

Go

Go

 

[Outro]

Go

Go

Go

Go

 

The End!!!

 

Do you find Entloaded.com useful? Click here to give us five stars rating!

Latest Songs

Oluwarichy – Hello

Oluwarichy – Hello Oluwarichy, A talented Nigerian artist has come up with another amazing song titled “Hello” Am sure you…

Ibeto – Fire Body

Ibeto – Fire Body Ibeto, A talented Nigerian artist from the east has come up with another amazing song titled…

Rord kelly – Ojadike

Renowned Nigerian indigenous solo rapper and GBC Records signee, Rord kelly, ushers in the year with a captivating music tagged “Ojadike.”  …

Zeki ft Oluwarichy – JJC

Zeki ft Oluwarichy – JJC Top Promising music crooner, better known as Zeki released this invigorating record called, JJC, with…

You May Like

About Innocent Nnagozie 5938 Articles
BY THE GRACE OF GOD, I AM THE CEO OF ENTLOADED.COM, PLEASE SUPPORT US BY SHARING OUR SONGS ON YOUR SOCIAL MEDIAS, THANKS 🙏 CHAT ME ON WHATSAPP FOR SERIOUS BUSINESS, 08146774419

Join the Discussion

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.