Mr Eazi – Advice Lyrics

Mr Eazi shares Advice with the Lyrics of his new song, produced by Ghana’s M.O.G. Beatz.
ADVICE LYRICS written by Mr Eazi.

I don’t need advice
Talk wey dem talk
I no pay attention
Dem no be my size
Came from the back door
Straight to the front door
I no dey disguise
Oh Chale
No dey disguise
Oh Chale
First they love you
Then they stab you
Omo na the story of my life

Came from the back door
Straight to the front door
I no dey disguise
Talk wey dem talk
I no pay attention
Dem no be my size
Oh chale
No be my size
oh chale
First they love you
Then they stab you
Omo na the story of my life

I don’t wanna go outside
Wan wa mi
Nigboro Sango
Wan wa mi
Awon Temi gan
Wan la mi
Omo ma lo filokulo
Don’t try me
Ye
Kilode to fe Gba me o
Shay na because of my khaki o
They want to put sand sand for my garri o
Araadugbo egbami o

I don’t need advice
Talk wey dem talk
I no pay attention
Dem no be my size
Came from the back door
Straight to the front door
I no dey disguise
Oh chale
No dey disguise
Oh chale
First they love you
Then they stab you
Omo na the story of my life

Omo na who send their carnival
Dem no no sey
Me sef i be hannibal
I dey chop flesh
Omo I be cannibal
And my nigga Belly
Omo he be taliban
Omo for the matter i be like Kabila
I be human being
Me sef i be human being
I getti money wey go buy their dreams
I get money
Only one man no for get this power
Twenty two man wey dey hate the brother
If i hear pim
i go cause kasala
If i drop gbedu
E be straight galala
I dey like Martyr
Ken Saro-Wiwa
For their badmind
Me i for dey shalanga
If my man fuck up
I go treat the matter
If your man fuck up
I go street the matter

I don’t need advice
Talk wey dem talk
I no pay attention
Dem no be my size
Came from the back door
Straight to the front door
I no dey disguise
Oh chale
No dey disguise
Oh chale
First they love you
Then they stab you
Omo na the story of my life

Came from the back door
Straight to the front door
I no dey disguise
Talk wey dem talk
I no pay attention
Dem no be my size
Oh chale
No be my size
Oh chale
First they love you
Then they stab you
Omo na the story of my life

 

Do you find Entloaded.com useful? Click here to give us five stars rating!

Latest Songs

Rord kelly – Ojadike

Renowned Nigerian indigenous solo rapper and GBC Records signee, Rord kelly, ushers in the year with a captivating music tagged “Ojadike.”  …

Zeki ft Oluwarichy – JJC

Zeki ft Oluwarichy – JJC Top Promising music crooner, better known as Zeki released this invigorating record called, JJC, with…

Rord kelly – Aza Man

Rord kelly, a profoundly talented Nigerian indigenous solo rapper, music producer, and signee of GBC Records, has made a comeback…

BNXN fka Buju – No Spoil My Steeze

To Your Ears Entertainment top artist, BNXN fka Buju, a versatile Nigerian singer-songwriter and performer, delivers a new astounding single named “No Spoil My…

Oluwadolarz – Old Soldier

Incredibly talented Nigerian singer, rapper, songwriter, and skit maker, Oluwadolarz stuns fans with another exceptional single named “Old Soldier.”    In order to…

You May Like

Join the Discussion

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.