[Lyrics] Tekno – The More The Better Lyrics

[Lyrics] Tekno – The More The Better Lyrics

Lyrics
See me as I dey, as I dey, as I dey oh
Na enjoyment I dey, me I dey, me I dey oh
See me as I dey, as I dey, as I dey oh
Na enjoyment I dey, me I dey, me I dey oh
I tanda as e be God my pilla
As I dey oh
I no dey send any man for real ah
No time for yeye oh,
Na wetin I go put for belle oh
And chocolate girls wey dey scent vanilla
Na where the jolly dey, me I dey oh
You sef, hear melody, like father Christmas came in time
And for the recording, I’m just all about the vibes
Positive vibes
Positive vibes
Positive vibeeeees
Positive vibes
Positive vibes
Positive vibeeeees
Which enjoyment dey tire man
I ya ga ya ga yo
The more the better oh
Which enjoyment dey tire lady
E no tire lady
Which enjoyment dey tire man
I ya ga ya ga yo
The more the better oh
Which enjoyment dey tire lady
I ya ga ya ga yo
The more the better
As I dey oh
Wetin go be go be, If na my destiny
They no fit colombi am
The wahala we dey face everyday,
No be all of them we go fit yarn
Ah ha Ah ha ha, but the more we are together
We go laugh and we go yarn,
If you fit put one or two together
Vibes go bring melody,
Like father Christmas came in time
And for the recording ding, ding, I’m just all about the vibes
Positive vibes
Positive vibes
Positive vibeeeees
Positive vibes
Positive vibes
Positive vibeeeees
Ah 1 ah 2 ah 3 ah 4
It no tire lady ohhh
It no tire lady

 

Do you find Entloaded.com useful? Click here to give us five stars rating!

Latest Songs

EVA ROZEY – SURNAME

EVA ROZEY, a veteran singer, songwriter, and entertainer, returns with a new song titled “SURNAME Moreover, the song “SURNAME,” by EVA…

WILIBOBI- AKWA ANA EBERE EGO

WILIBOBI, a veteran singer, songwriter, and entertainer, returns with a new song titled “AKWA ANA EBERE EGO.” Moreover, the song “AKWA…

Sooflashy – Oneme

Sooflashy – Oneme Sooflashy. A talented Nigerian artist and also a producer has come up with another amazing sound titled…

Browni-Kasala.

Browni, a talented Nigerian singer, songwriter, entertainer, , returns with a new song titled “Kasala.” Browni proves to the world…

PAMELA FT TUNNA CEE-EBUBE COVER

PAMELA, a talented Nigerian singer, songwriter, entertainer,  returns with a new song titled “EBUBE COVER .”which he featured another talented…

You May Like

Join the Discussion

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.