[Lyrics] Seyi Vibez – Trumpet Lyrics

[Lyrics] Seyi Vibez – Trumpet Lyrics

Lyrics
I go vibe ’til Thy Kingdom come
Eje, kilon soh? Won ni “mon bo”
Jamming my song for every T-Junction (jamming my song for every T-Junction)
Tinba de London, mio ni coward, God
I go buy you anything t’owo ba de
Owo de ti de, mother, what should I say?
Show me your love, no dey show ogbanje
I don feel highray, kini ma shey?
One man tell me say, “kin ma ke”
Better days, I no follow you race
When you come to my place, reciprocate
Girl, I dey for crazy place, be on the face
I’m that same boy dem underrate
Now, check the force, I don come back again
My kind song na for under age
Even people wey old dey sh’alaye
I came, I saw and I conquer, yeah
Eni mo way sha lo mo way
Ten ten, double counter, ayy
Corner boys, Jay Z lamba, ayy
Blow me trumpet, paran, ayy
Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
Gb’owo sinu shaka, ayy
Blow me trumpet, paran, ayy
Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
Gb’owo sinu shaka, ayy
I’m on duty, energy boosting
Never loosing, I’m stil chasing
Ever happy, ever blazing
Romeo, Julie, shama ju’di
Ki Land cruising, Rolls cruising
Money cooling
Hey bandit, no intruding
Ko gbe fun mi, emi r’owo, emi r’ola
Daramola, ‘Dunni, see as you dey do me
On a hundred, I’m Mogaji
Burundi, oshosondi
Chiebere, kilo ko yi? Kilo gbe yi?
K’oma si nkan t’ofe she t’oma dun mi
I know you’re not my paddie
Lagbaja, show me your 30, Fendi
Morikaz, Morikaz
Mio ni r’ogun asaasi
Don Baba, Don Jazzy
Even if dem gather, they no fit jazz me, mm-mm
I’m that same boy dem underrate
Now, check the force, I don come back again
My kind song na for under age
Even people wey old dey sh’alaye
I came, I saw and I conquer, yeah
Eni mo way sha lo mo way
Ten ten, double counter, ayy
Corner boys, Jay Z lamba, ayy
Blow me trumpet, paran, ayy
Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
Gb’owo sinu shaka, ayy
Blow me trumpet, paran, ayy
Pan-pan paran, paran re
Many many lamba, ayy
Gb’owo sinu shaka, ayy

 

Do you find Entloaded.com useful? Click here to give us five stars rating!

Latest Songs

Ibeto – Fire Body

Ibeto – Fire Body Ibeto, A talented Nigerian artist from the east has come up with another amazing song titled…

Rord kelly – Ojadike

Renowned Nigerian indigenous solo rapper and GBC Records signee, Rord kelly, ushers in the year with a captivating music tagged “Ojadike.”  …

Zeki ft Oluwarichy – JJC

Zeki ft Oluwarichy – JJC Top Promising music crooner, better known as Zeki released this invigorating record called, JJC, with…

You May Like

Join the Discussion

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.