[Lyrics] Patoranking – Abule Lyrics

[Lyrics] Patoranking – Abule Lyrics

Lyrics
Fun-fun-fun
Hold am tight
Hold am jeje
Go Funkula
This is another ‘tory oh, from my one
Make I tell you wetin happen for Abule
‘Bout this big party inside my abule
I went there with my best friend Kunle
Kunle dey there with hin girlfriend Shile
Ghetto girls dem dey like takasufe
So many pretty girls dey inside my mule
I just dey wonder say, which kind party eh
Everythin’ yapa, everythin’ dey
Ahh, oshey
I get many girls, wey dem dey come from Mowe
AJ boys, dem dey like to throw-away
Omo see gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy girls like Mega Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
Go
Go
Go
Go
Omoge whine am, you can do better
Sweet gbedu from Ebute Metta
All the way to Niger Delta
Na we get am
Plenty ololo
Gyal’em enuff, ogologo
I just want sharply take one photo
Before the Baba dem tell us to go
Ahh, oshey
I get many girls, wey dem dey come from Mowe
AJ boys, dem dey like to throw-away
Omo see gobe
We just havin’ fun
We wan’ carry on
Crazy girls like Mega Thee Stallion
But my girlfriend dey here dey turn me on
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
That’s why I hold am tight
Hold am jeje (go)
Hold am tight
Hold am jeje (go)
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go
Go

 

Do you find Entloaded.com useful? Click here to give us five stars rating!

Latest Songs

Darkoo – Right Now ft. Davido

Seasoned Nigerian-born British rapper and songwriter Darkoo, has again launched another electrifying song captioned “Right Now.”   In this new outstanding release,…

Lojay – Falling

Famous and hugely talented Nigerian afro-fusion singer, Lojay has mesmerize fans with a brand new musical thrill tagged  “Falling.”    Lojay has not…

Lojay – Unleash

Enormously skilled Nigerian musical artist and performer, Lojay releases another feast for the ears captioned “Unleash.”    However, Lojay has not only surprised…

Barmy Aje – Mgbago ft. Kolaboy

Barmy Aje is a multi-talented Nigerian music artist and songwriter who just dropped a sizzling song captioned “Mgbago.” This significant track…

Berri Tiga ft Peruzzi -Relationship

Berri Tiga, a well-seasoned Nigerian music sensation and lyricist just delivered a mind-blowing composition dubbed “Relationship.” On top of that,…

You May Like

Join the Discussion

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.