Davido – Jowo Lyrics

Off davido a better time album we Present to you the official lyrics of one the hit tracks he titled “Jowo”

LYRICS
[Intro]
My baby jo, jo jowo
Jo, jo jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo

[Verse 1]
One time, three (tiri) gbosa for the two person wey born you
I never want to try lose you, try dem no born me well
I no fit tire for your matter, lai lai say I no do
Suddenly man calm down, man down for only you, yeah

[Pre-Chorus]
Many, many man they try to whyne you
I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney
Many, many man they try to whine you
But I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney

[Chorus]
So me say jo oo, jowo
Look into my ?yes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh ya raga, raga, ragabomi
Jo, jowo
Look into my ?yes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh

[Post-Chorus]
Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo

[Verse 2]
Amina, zomana
Answer me jor, chasin’ me now
It be like you be my destiny, nah
This kind of love e no dey similar
Amina, mutu mina
Mo la e go, gbo temi na
No-no no me, ori kakirimo
Su momi girl, baby speak to me now

[Pre-Chorus]
Many, many man they try to whyne you
I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whine, dem just be whiney
Many, many man they try to whine you
But I no really mind they just they whiney
Many, many gyal they try to whine me
Baby no go whyne, dem just be whiney

[Chorus]
So me say jo, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oya raga, raga, ragabomi
Jo oo, jowo
Look into my eyes, oh baby, jowo
Will you be my wife? Oh baby, jowo
Baby, oh ya raga, raga, ragabomi

[Post-Chorus]
Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo

(Napji killing this wan)

Jo, jowo
My baby jo, jowo
My baby jo, jowo
Jowo

(Magic Boy, take it easy on the beat)

The End!!!

 

Do you find Entloaded.com useful? Click here to give us five stars rating!

Latest Songs

SocoGee ft Dondogger- Balling.

The well-famous Nigerian  musician SocoGee has come through with a nice trending new piece called “Balling .”  The superior 2024 song characteristics…

Tiwa Savage – Forgiveness

Impressively gifted  Nigerian vocalist, songwriter, actress, and performer, Tiwa Savage has left her amazing fans in awe with her newly released spellbinder…

Gyakie – Days Pass By ft. KJ Spio

Phenomenally gifted Ghanaian afrobeat singer-songwriter and performer, Gyakie continues to engage her fans. She has unlocked another new masterpiece captioned “Days Pass By.”…

Darkoo – Right Now ft. Davido

Seasoned Nigerian-born British rapper and songwriter Darkoo, has again launched another electrifying song captioned “Right Now.”   In this new outstanding release,…

Join the Discussion

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.