[Lyrics] Reekado Banks – Jeun To Da (JTD)

Reekado Banks – Jeun To Da (JTD)
Reekado Banks – Jeun To Da (JTD)

 

Reekado Banks – Jeun To Da (JTD) Lyrics

Reekado Banks has unleashed a new single titled, “Jeun To Da” (JTD).

LYRICS

Verse 1

I say dis world e be small world

But your papa no fit trek am

And you sabi everybody get one life

And yes we want to flex am

Suffer de yeah e surplus

But the people still de March on

We never kpai we never go down

Steady working till the sun up

If d money e been sure us

Wetin man go dey work for

You don try, me sef I don tryy

Chorus

Jeun to da si nu

My brother my sister

Jeun to da si kun

You no lazy if you taya

You don do the one you fit doo

My brother my sister

Jeun to da si kun

No kill yourself ’cause tomorrow still dey oh

You don do the one you fit doo

 

Verse 2

If you get chance to chop life

My brother chop am well o

‘Cause u deserve am gan

If you de work work work

Sip, easy does it my brother man

My brother man

Rest assured that you’ve done all what you can dooo

Suffer de yeah e surplus

But the people still de March on

We never kpai we never go down

Steady working till the sun up

If d money e been sure us

Wetin man go dey work for

You don try, me sef I don tryy

 

Chorus

Jeun to da si nu

My brother my sister

Jeun to da si kun

You no lazy if you taya

You don do the one you fit doo

My brother my sister

Jeun to da si kun

No kill yourself ’cause tomorrow still dey oh

You don do the one you fit doo

 

Outro

Oooo

Jeun to da si kun

Parara parara pararara

My brother my sister

Yeaaahh na na

You don do the one you fit doo

 

The End!!!

 

Do you find Entloaded.com useful? Click here to give us five stars rating!

Latest Songs

What is discreet dating?

What is discreet dating? Discreet relationship is a type of dating that is meant to keep consitently the relationship involving…

You May Like

Join the Discussion

Be the first to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published.